Lyrics

When you're big, you're big abeg Standard, God do am for you You get money, you get level If na cuteness, na overload you stand Your face show, your shoe shine Who dey breathe? nobody Anybody wey try you We go put am for their body Woto woto Eministandard Hypeman Agba (agba gàngàn) If you get money (if you get money) Your face go show (your face go show) Your shoe go shine (your shoe go shine) If you no get money (if you no get money) Your face no fit show (your face no fit show) Your shoe no fit shine (your show no fit shine) Your face show (your face show) Your shoe shine (your shoe shine) Your face show (your face show) Your shoe shine (your shoe shine) We go put am for their body Woto woto (woto woto) Woto woto (woto woto) Woto woto (woto woto) We go put am for their body Woto woto (woto woto) Woto woto (woto woto) Eh-eeh Na who balance, dey do crate challenge (I'm telling you) Fuck no dey sweet, who dey find pikin Haa-haa-haaa Hypeman Agba Dorime no be for salary earner (At all aah-aah) Bá mi wọ mọ Tó lè judi bọ'lọ bọ'lọ To lè judi gba ń gba Tó lè judi bẹlẹ bẹlẹ Bá mi wọ mọ Tó lè judi Balabala Tó lè judi bẹlẹ bẹlẹ Tó lè judi gbọn gbọn (shaay) Obo na business centre Yahoo na self employment Obo na business centre Yahoo na self employment Nítorí náà Alẹ' yìí tí set Ọmọ yẹn tí wet Alẹ' yìí tí set (yé bo) Ọmọ yẹn tí wet Je gé de gbo Je gé de gba Je gé de gbo, je gé de Commot body jọ, commot body jọ Commot body, commot body Commot body jọ Commot body jàre ó, commot body jàre ó Commot body, commot body Commot body jàre ó Your face show (your face show) Your shoe shine (your shoe shine) Your face show (your face show) Your shoe shine (your shoe shine) Your face show Haa-haa-haa Your shoe shine (your shoe shine) No dey price olosho 5k If na your sister, you go like am? (Eh-eh-eh-eh) Eministandard Hypeman Àgbá My vibes busy, like ashawo curtain
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out