Lyrics

I dey see am for your eyes eyes You dey cry for night night Say make you leave the guy guy Say she be ride or die But you if you come my way my wayyy Omo you no go complain complain complain complain If na me be your lover You no go suffer You go chop life tire And I go cover you like umbrella My sexy rihanna I no go retire But Mi o lé she yemi my lover You know I can't wait for ever Mi o le she yemi my lover Loving you. You love another Mi o le she yemi my lover I know I'll find some one better Mi o le she yemi my lover Mi o le she yemi my lover No no no Wetin be the problem problem Tell me o make I solve dem o Make I solve them Cos I go love you dada Love you dada Me I no go tell you lamba Tell you Lamba Wetin you'll wear na designer Gucci and Prada Cha cha Cha chaaa If na me be your lover You no go suffer You go chop life tire And I go cover you like umbrella My sexy rihanna I no go retire But Mi o lé she yemi my lover You know I can't wait for ever Mi o le she yemi my lover Loving you. You love another Mi o le she yemi my lover I know I'll find some one better Mi o le she yemi my lover Mi o le she yemi my lover No no no
Writer(s): Chibuzor Dike Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out