Lyrics

Alhaja pikin oo Oh baby girl showa freaky freaky freaky Call me the money man that's my oriki riki riki Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty yeh Make another man no go run my race like olympic olympi lympi Ooorr yeah orrr yeah Adunni showa freaky freaky freaky Call me the money man that's my oriki riki riki Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty Make another man no go run my race like olympic olympi lympi Omada ko se jeje Duro shoma jogede Moni koye ma nogere Torowo yen repete Ah Alo ma da kose jeje Duro shoma jogede Moni ko yema nogere Ah Toro wo yen repete If you call on me i go pick up oo My baby fine from default oo Oya pick location make we link up oo Yeh I put your name for bill board oo Say Anything wey you want see ajeh i go get for ya Say me i no dey cap for ya Baby oya whine for the boy na my cash i go spray for ya baby oya dance me See this girl to hot to the core that i call her my hell fire Ohh baby you dey burn the boy Oya strike a pose for the boy make i take e your picture naw yeehhhh Molo ma da ko se jeje Duro shoma jogede Moni koye ma nogere ah Torowo yen repete Alo ma da kose jeje Duro shoma jogede Moni ko yema nogere Toro wo yen repete Oh baby girl showa freaky freaky freaky Call me the money man that's my oriki riki riki Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty Make another man no go run my race like olympic olympi lympi Adunni showa freaky freaky freaky Call me the money man that's my oriki riki riki Bad man wanna put you in a blenty in a brand new blenty Make another man no go run my race like olympic olympi lympi yeh Omada ko se jeje you go wound oo Duro shoma jogede abena you go wound oo Moni koye ma nogere e go good oo Torowo yen repete vibez Alo ma da kose jeje you go wound oo Duro shoma jogede abena you go wound oo Moni ko yema nogere e go good oo Toro wo yen repete Ouuuuuu vibez vibez vibez It's alhaja pikin oo oo ah Ouuu oo ouuu oooo na who do the beat ooo ooo Shey you no know na ozedikus nak me the beat oo oo ah
Writer(s): Adeola Moshood Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out