Lyrics

Ahhh Yea cuzz Cheeee Mulla Wetin dey happen I dey for club Drinking Hennessy Eyes don red Means eyes don dirty Naija dey worry So men dey para Bottles dey come And my guys dey gather Wetin dey happen Party don scatter Dem say them guys For the other side Dey talk like maga They come forward no sleeping Omo men are gallant One lose guard For e head Omo the bottle don scatter Like gbas Like gbas Give dem Give dem Give dem For their head For their head Like gbas Like gbas Give dem Give dem Give dem For their head For their head Like gbas O wa ri sisi yen O fe dobo dobo O fe rebo rebo O wa fe sebo lebo O wa judi O ni kin join e O ni kin join won Three sum gun gun ni fun won Ahhhh Back to the matter Dey denge pose Me and my guys We no dey jonze Omo these guys Don't come to close Cuz me and my guys We dey hold Situation is what Critical No noise On a minimal All the cars Are digital These guys Go turn me to criminal Like gbas Like gbas Give dem Give dem Give dem For their head For their head Like gbas Like gbas Give dem Give dem Give dem For their head For their head Like gbas
Writer(s): Jimmy Ojo Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out