Music Video

Burna Boy - Odogwu [Official Music Video]
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Burna Boy
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Kel P
Producer

Lyrics

When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu) And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu) And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh Over any obstacle, e be Odogwu (Odogwu) Say na who dey draw the map e oh (Odogwu) You are looking at the champion (Odogwu) Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu) Wey the person with the cash oh (Odogwu) Aje aje kekele (Odogwu) Aje aje kekele (Odogwu) Aje aje pekele (Odogwu) Champion Make I remind you as e dey go Bounce to the sound when I bounce with the dough Serve yourself, na the matter we dey do Omo you dey slow, move make I move I go slide then you go sink like a boat Me I just dey laugh like say life is a joke I like Igbo girls wey dey clean, wey dey cook If their boyfriend no get money then they can't cope Kuro n be When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu) And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu) And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu) Oh my God, what a symphony (Ahan) So tell me, what has gotten into me? I step in real ride, pull up in a Bentley And with the The diamond shining on every ring you see Lights on, lights on, I be commodore The girls dem- Dem want to touch pon my kponornor And if you nor get work you be jankara Abegi, so make you go sit down for one corner You con dey bother me, I go need my apology You know I wanna see All the fine girls wey dey totori Make I kolobi Hmmm When I reach Igbo land, dem calling me Odogwu (Odogwu) And as I enter the town, I put am for agu (Odogwu) And nobody can stop you, na so we dey fly pass oh Over any obstacle e be Odogwu (Odogwu) Say na who dey draw the map oh (Odogwu) You are looking at the champion (Odogwu) Where the girls dey shake nyansh oh (Odogwu) Wey the person, wey the cash e oh (Odogwu) Aje aje kekele (Odogwu) Aje aje kekele (Odogwu) Aje aje pekele (Odogwu) Champion
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Peter Kelvin Udoma Amba Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out