Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
C Natty
C Natty
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Otaniyen-Uwa Daniel
Otaniyen-Uwa Daniel
Composer
Obasi Chidiebere Samuel
Obasi Chidiebere Samuel
Composer
PRODUCTION & ENGINEERING
Killertunes
Killertunes
Producer

Lyrics

Ojah ojah ojah ojah... I don go I don come And I go yarn you Wetin sup Moruf come from London Dem say e com dey start to from Oh Dem say buy bigi jeep oh Say make dem call am bigi man oh Na so E carry fine opeke to lu jibiti oh Lo Je gbese Ojah ojah ojah ojah Morufu je gbese Ojah ojah ojah ojah... Aaah, make Una shine Una eye oh Things dey happen Person wey want chop life no suppose dey sleep/ I dey tell you Mo wa ni ore kan E dey for depression E make the connection E click confirmation Lowo ba wole oh E rent big mansion E start to dey pompous E say nothing dey happen O sare oh
Writer(s): Daniel Otaniyen Uwa, Chidiebere Obasi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out