Listen to Oyo (feat. Graham D) by Erigga

Oyo (feat. Graham D)

Erigga

Hip-Hop/Rap

39,291 Shazams

Lyrics

Pull up with the squad, give them knuckle make them chop "Erigga don make am now" Na wetin them dey talk How much for the drink? They no wan know, they don dey pop Area too dey overdo na why police too dey burst Dawg, who they shoot that one na him luck Wetin police hate pass na two and dreadlocks Ip yolo, Ip yolo We no get money for babe, Teddy p yolo Hunger dey slap man for face for where him wife dey Him last hope na merrybet, na there him life dey Nepa dey fuck up steady, dey use the light play We no dey see the light, no be say we no like pay My mama when retire, government never pay her shishi You need to see the responsibility when them pack give me My text message, na family account full am Na man dey rule man, so tell me wetin man do man Iju nwa siri ke Echekwe nne madu, ncho nwegi So you better shine your eye Because this life e be like market, ngb'on nnewi Oyo, this life is personal Everybody them dey run their race oh Oyo, you are on your own If you no get anything wey be your own I'm here sipping this Henny With my thought molding out Looking at my own thoughts It's like, my thoughts are feeling proud Like what the fuck are you thinking? Don't you know you are special? Don't you know you are blessed? Even in this recession See, other people took a break They let recession recess 'em Ko kan aiye, why you stressin' To ba fi ko kan aiye, bring the wesson I make money and spend little with the people in the hood Let's say I like supporting small business in the hood Cherry get pikin wey dey uni and she dey sell beer She get another little one with pretty girl flair I mean, she also has to think about some health care Awa kon wo some guys, how they know of welfare But I gats move because the streets is not a good place If we had a choice, we'd all agree it's not a good place There's nothing cool about mosquitoe bites or zero light (There's nothing cool about mosquitoe bite or zero light) Iju nwa siri ke Echekwe nne madu, ncho nwegi So you better shine your eye Because this life e be like market, ngb'on nnewi Oyo, this life is personal Everybody them dey run their race oh Oyo, you are on your own If you no get anything wey be your own, oyo Yeah, na the beginning e hard oh Another pikin dey the yard oh When go sell recharge card oh Situation very bad oh No father figure, na the way when I take grow up Give up no join, how you think say I take blow up? E be like Val Regina show when I sit down with Ned Instead of money, I collect him number instead I'd rather stay connected, 'cause money dey distracting You fit dey feel say you make but here's where you lacking Police don burst you, which person number na him you wan call? Hope no be me, 'cause I no go even see your call If no be money you dey talk, abeg beware from me I busy die, na why you no dey hear from me But if na money you dey talk, you go hear from me In short, no make any move until you hear from me
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out