Lyrics

Tolotolo Where you dey go? This your waka, eh, all na for show Do you remember me? I'm the little bird that couldn't fly I know you thought I was gonna die See me now as I fly See me high up in the sky Because dem get small money (no more humility) Them wear rainbow colour (colour dey riot) Them begin disturb your eye (dey make dirty yanga) Yanga na wetin? (Yanga na tolo) Tolo na wetin? (Tolo na turkey) Turkey na wetin eh eh? (Turkey na for chop o) Whoa, na so Na so Na so tolotolo dey do Na so Na so Na so tolotolo dey do Show me wetin dem get wey another no get Tell me wetin dem do wey another never do Oh, if man no be God o, some people for chop sand o But the Almighty plan o e no dey we hand o, wororo Dem begin make e yanga, dey make dirty yanga Yanga na wetin? (Yanga na tolo) Tolo na wetin? (Tolo na turkey) Turkey na wetin eh eh? (Turkey na for chop o) Na so Na so Na so tolotolo dey do Na so Na so Na so tolotolo dey do Na so Na so Na so tolotolo dey do Na so Na so Na so tolotolo dey do Na so Na so Na so tolotolo dey do Na so Na so Na so tolotolo dey do
Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out