Music Video

Aje
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Alidu Ayodeji Adekunle
Alidu Ayodeji Adekunle
Songwriter

Lyrics

It's your boyfriend It's your boyfriend kapish Kunle Kapish Rrrrrr Everyday I dey para Everyday I dey vex I dey look upto Jah Make e butter my bread And I know say One day I go make dem proud Mummy tell me say I know say One day you go make us proud Ajè Ajè o Lord bless my day o Me wanna get the money o Make I fit to flexi mommy o Ajè Ajè o God bless my day o I wanna spend the money o Make baba change my story o First of all please my God Nkan timioni jekin afford Kima catch cruise timba wa bored Kinde tun gba hiphop headies award See I want to break record Kintu ra limouzine make I get escort Kin lowo pelu fame So even timba fe Travel gan lasan Nishe konti momi l'airport Felt like a boss on my first contract Everywhere wey I go Omo na just congrats After few months Then we lost contact Na that time my eye clear Say me just wan start I wan dey fly plane I no wan dey fly fence Who get car no be by who get license Where the benz wey I go take flaunt Na one of the reasons why me I dey face front Let's go Everyday I dey para Everyday I dey vex I dey look up to Jah Make e butter my bread And I know say One day I go make dem proud Mummy tell me say I know say One day you go make us proud Ajè Ajè o Lord bless my day o Me wanna get the money o Make I fit to flexi mommy o Ajè Ajè o God bless my day o I wanna spend the money o Make baba change my story o Story o This Life you just got to follow Instinct Follow your mind You no know when You dey go 6FT No surrender No retreat Think street Dream big Emi nofe dabi wizkid See me so as dey burst rhyme I de JeJe be waiting for God's time We go break their leg amatun kon Spine Gbogbo won combine shior Dem no go reach my punchline We wanna pop bottles wanna Burn trees Wanna tour around all the Countries See my brother Make we no Prolong things We go run things Tell my baby make we born twins I got family to take care of Kintu lawon omo tima ran losi Day care noor Slow and steady win the race We no go see disgrace You go see the face for MTV base I wanna be known internationally But bad belle take it personally Me I am determined Say baba God no go ever gree I wanna be known internationally Bad belle take it personally Like papilo me I am determined Say baba God no go ever Gree for them o
Writer(s): Alidu Adekunle Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out