Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
The Kiboomers
The Kiboomers
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Christopher Pennington
Christopher Pennington
Songwriter
Sherry Segal
Sherry Segal
Songwriter
Wendy Wiseman
Wendy Wiseman
Songwriter

Lyrics

I am no longer a child Bear bear don show Junior don grow Nah nah nah I am so fit for my life Eyin Oluwa l'ogo oh Pharoah we don go oh Nah nah nah Brother eh If I don just dey go If you sabi me before As we dey sing ka kiri eko Dem tell me story story oh But now I thank God for saving me Thank God for loving me Me I thank God for taking me From nobody To somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great Eyan kpataki From nobody To somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great Eyan kpataki Oh oh oh oh... Somebody great Olokiki Oh oh oh oh... Somebody great Eyan kpataki From nobody To somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great Eyan kpataki From the day wey the doctor start announcing Say to mama baby bouncing The blessing just dey flow like fountain And it come spread scar in *** mountain Angels dem join us singing My people hear my voice Dem join me dancing And jumping Spiritual something And soon na my voice go stop the bombing yeh eh Stop the bombing yeh eh And stop the fighting My people hear my voice And start uniting, uniting Cos all we need is one love One love... One love... One love... One love will take you and me From nobody To somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great Eyan kpataki From nobody To somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great Eyan kpataki Early in the morning Get up *** my sugar All I have in the world Is my guitar and my song Don't know where this road leads Don't know where it would take me I just had to keep on Pushing through Mo wa de ni o Taye n pariwo Ewo wan bo se npariwo mi Uniting they're happy did just wanna free Cos when the music feels alive Everybody feels alive No matter what colour you are Or what God you serve yeh From nobody To somebody To somebody wey dey spray millions To somebody wey go save billions Somebody great Eyan kpataki From nobody To somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great Eyan kpataki Oh oh oh oh... Somebody great Olokiki Oh oh oh oh... Somebody great Eyan kpataki From Nobody To somebody Shebi na God wey dey do am for me Shebi na God wey go do am for you Somebody great Eyan kpataki
Writer(s): Wendy Wiseman Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out