Music Video

Ole Remix
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Sound Sultan
Sound Sultan
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Tiwa Savage
Tiwa Savage
Songwriter
Ezeh Chisom
Ezeh Chisom
Songwriter
Azeez Fashola
Azeez Fashola
Songwriter
Muhammad Basit Animashaun
Muhammad Basit Animashaun
Songwriter
Sound Sultan
Sound Sultan
Songwriter

Lyrics

Dem dem, naim my people sabi (this is the remix) Dem dem, everything na padi padi (Naija Ninja) Dem dem, naim my people sabi (Spinoff) Everybody must know somebody to grow (Jaggy, Jaggy) Dem dem, naim my people sabi Dem dem, everything na padi padi E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) E ba jam ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (Already the bush meat don catch the hunter) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (Already the bush meat, already the bush meat) See one day bush meat go catch the hunter See one day bush meat go catch the hunter oh See one day bush meat go catch the hunter oh Catch the hunter oh, catch the hunter oh (Already the bush meat don catch the hunter) See dem fly for dem aeroplane (aeroplane) On top all the pain my people maintain (maintain oh) I don tire to dey explain (explain) Pikin wey never chop sef complain oh (complain) Water, light, na yawa (yawa) Everywhere just black, no power (no power) Only power na the one wey dem get Wey dem use to oppress my people for the ghetto What could be the answer Could it be that we don't matter to them? 'Cause they chop my money, your money Every other person money (everybody money eh) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter) E ba jam ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) See one day bush meat go catch the hunter See one day bush meat go catch the hunter oh (go catch am e oh) One day bush meat go catch the hunter oh Catch the hunter, catch the hunter oh (Already the bush meat don catch the hunter) Dem dem, naim my people sabi Dem dem, everything na padi padi Dem dem, naim my people sabi Everybody must know somebody to grow Dem dem, naim my people sabi Dem dem, everything na padi padi Dem dem, naim my people sabi Everybody must know somebody to grow So jagbe ole let dem papa know Jagbe ole let dem mother know Jagbe ole let my people know Jagbe ole 'cause dem thief the dough E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (barawo) E ba mi ki ole (ole) (barawo) Ole (ole), ole (ole) E ba jagbe ole (ole) (barawo) Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter) See one day bush meat go catch the hunter See one day bush meat go catch the hunter oh One day bush meat go catch the hunter oh (e go catch am) Catch the hunter, catch the hunter oh (Already the bush meat don catch the hunter) Make I tell you my padi You see, this life is very funny, funny Some people hustle for the money Some people dem own na to dey jolly Eh, see, e gbo oun ti mo nso If you never feel this pain then ko ma soro o If you never seen it before I will tell you it's a lie 'cause it is everywhere Can't you look and, what you see is what I saw That's why I table all this matter on the floor If I tell you say e ba mi kigbe ole Even thief go dey follow dey shout ole oh Hey, who be the thief, who be the catcher? Who be the bush meat, and who be the hunter? Who go come dey say e holy pass for the matter? Who go come dey say for thiefing, na him be the master? If you thiefy, thiefy today Tomorrow you go fit to thief no more If you thiefy, thiefy today Tomorrow you go fit to thief no more I say, if you thiefy, thiefy today Tomorrow you go fit to thief no more (e ba mi kigbe ole o) If you thiefy, thiefy today Tomorrow you go fit to thief no more E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (barawo) E ba mi kigbe ole (ole) (barawo) Ole (ole), ole (ole) (already the bush meat don catch the hunter) E ba jagbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) (barawo) E ba mi kigbe ole (ole) Ole (ole), ole (ole) See one day bush meat go catch the hunter See one day bush meat go catch the hunter o (e go catch am) One day bush meat go catch the hunter oh Catch the hunter, catch the hunter oh (e go hold am na) Barawo Ay, e go catch am Sultan Eh, no be small thing oh See as dem dey tell me say Na so the bush meat go take confuse the hunter Inside the bush, and dem go come do Fit catch themself Indomix (already the bush meat don catch the hunter oh)
Writer(s): Fasasi Olanrewaju Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out